Поиск через запрос:
Поиск групп и исполнителей по алфавиту:

Текст песни «CKay - love nwantiti (feat. Jah Khalib)»

 
2021-12-26 08:52:10

[Intro]
(Tu-tu-tu, tu-tu-tu-tu-tu)
(Tu-tu-tu-tu, tu-tu-tu-tu-tu) Yeah

[Verse 1]
My baby, my valentine, yeah
Girl, na you dey make my temperature dey rise
If you leave me, I go die, I swear
You are like the oxygen I need to survive
I'll be honest
Your loving dey totori me
I am so obsessed
I want to chop your nkwobi

[Pre-Chorus]
Ule, your body dey gbakam isi
Ule, open am make I see
Ule, nyem love nwantiti
Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh"

[Chorus]
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah


[Verse 2]
Baby girl, where you from come? Yeah
Your body na follow come, yeah
No be silicon, uh
Baba God e finish work, eh-eh-eh-eh-eh
Without you, I go fit lose my mind
Without you, I go fit fall and die
Without you, I go give all my life
Without you, without you

[Pre-Chorus]
Ule, your body dey gbakam isi
Ule, open am make I see
Ule, nyem love nwantiti
Wey fit make a bad man sing "Oh-ahh"

[Chorus]
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah
Ahh, ah-ah-ah-ah-ah, ah-ah-ah, ah-ah, ah-ah-ah

[Verse 3]
You mean the world to me
You're my living fantasy
I-I-I, I love you
I-I-I put no one above of you
Lover, don't give this love to nobody
Lover, don't call another nigga "honey"
Lover, lover, I wanna be your lover
Forever, forever

[Outro]
Tu-tu-tu, tu-tu-tu-tu-tu
Tu-tu-tu-tu, tu-tu-tu-tu-tu
(Tempoe) CKay, yo
    Ещё тексты:

Обсуждение, комментарии:

© tekstygruppy.ru - Тексты групп, Тексты песен, клипы и альбомы 2012–2026
Информация о сайте | Правообладателям Вся информация на сайте защищена, предоставляется в ознакомительных целях. Копирование поддерживается при наличии ссылки на www.tekstygruppy.ru. Дополнительные сведения можно получить в разделах, указанных выше. Все тексты песен найдены в открытых источниках, или же присланы посетителями.